Lyrics : Johnny Drille – Believe Me

Written by on 14/04/2023

We bring to you the official lyrics of ‘Believe Me,’ a song by Johnny Drille to help you sing along whiles you listen.
 
Johnny Drille – Believe Me Lyrics

What have you done to me eeeeee
I no know ooooo o ye
What have you done to me eeeee
I no know oooo
Believe me
Believe me
Believe me
E gast you
I need you
I need you
For my family ee
Believe me
Believe me
E gast you
I need you
I need you
For my family
E must be you
E must be you ooo family
I need you
I need you
For my family
E must be you
E must be you ooo family
I need you
I need you
For my family,
Oh baby o o
Been love with you for days
I don dey wait you for sooo long
Sho mo
Am crazy ooo
Girl am crazy oh for you
Na waiting man go do too make you know
Waiting you wan believe,
If you don’t believe me
I will not deceive
Do not deceive me
And My love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me
Waiting you wan believe,
If you don’t believe me
I will not deceive
Do not deceive me
And My love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me
Baby baby babyy
(Chorus)
What have you done to me eeeeee
I no know ooooo o ye
What have you done to me eeeee
I no know oooo
Believe me
Believe me
Believe me
E gast you
I need you
I need you
For my family ee
E must be you
E must be you ooo family
I need you
I need you
Oh pretty pretty
My pretty pretty
Make I give you my name
Oya follow me let go
Bender low
Follow me make we go
Oh pretty pretty
My pretty pretty
Make I give you my name
Oya follow me let go
Bender low
Follow me make we go
Waiting you wan believe,
If you don’t believe me
I will not deceive
Do not deceive me
And My love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me
Waiting you wan believe,
If you don’t believe me
I will not deceive
Do not deceive me
And My love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me
Hm hm hm hm hm…….

The post Lyrics : Johnny Drille – Believe Me appeared first on DCLeakers.com.


Reader's opinions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *



Current track

Title

Artist