Lyrics : Davido ft. Skepta – U (Juju)

Written by on 02/04/2023

We bring to you the official lyrics of ‘U (Juju),’ a song by Davido feauring Skepta to help you sing along whiles you listen.   Davido ft. Skepta – U (Juju) Lyrics [Hook: Davido] If no-if no be you Wey dey ginger my body Coolu my body Sweet my body, yeah If no-if no be you Wey dey ginger my body Coolu my body Sweet my body [Chorus: Davido] I cover you You dey do me like juju dey worry me Juju dey, do me like juju worry me I cover you Oh, you dey do me like juju dey worry me Juju dey, do me like juju worry me [Verse 1: Davido] No go tell you tu le jo (tu le jo) Jowo, baby jowo Do anything for ya Say my love is sure Say make you go check your balance ‘Cause I go dey send the allowance Stеady, steady gan You know say the money tall How much you wan chop o? Wеy I no get o You dey do me like juju dey worry me You dey do me like juju dey worry me Wetin they wan talk o You dey do me jazz o You dey do me like juju dey worry me You dey do me like juju dey worry me [Hook: Davido] If no be you Wey dey ginger my body Coolu my body Sweet my body, yeah If no be you Wey dey ginger my body Coolu my body Sweet my body [Verse 2: Skepta] Yeah Say she want Big Smoke Baby, you want me? Well you can get this G-wagon here for free See when these guys were switching sides like halftime You’re one of the only people that were there for me No cap, you worry when you don’t hear from me I know that communication is rare for me I’m so [?], that to be honest when you whipping the egusi like that You already know that [?] must come back Don’t get lost in the illusion Baby sit down, stop jumping to conclusions You never had a Top Boy in your family like me So I understand the confusion We getting money, feeding my people no apology Every minute at the day God is calling me I never sleep over sabi dey worry me, ah ah [Chorus: Davido] I cover you You dey do me like juju dey worry me Juju dey, do me like juju worry me I cover you Oh, you dey do me like juju dey worry me Juju dey, do me like juju worry me [Outro] You, you, you, youThe post Lyrics : Davido ft. Skepta – U (Juju) appeared first on DCLeakers.com.


Reader's opinions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *



Current track

Title

Artist