Lyrics : Olamide ft. Asake – New Religion

Written by on 02/06/2023

We bring to you the official lyrics of ‘new Religion,’ a song by Olamide featuring Olamide to help you sing along whiles you listen.   Olamide ft. Asake – New Religion Lyrics   {Chorus: Asake} Olomi wombe o Ko de ye koma lobe Lifestyle Agba baller R.I.P to Pele Dribble like Maradona Baby malosonta Nobody to ta Lagos to Minnesota No cap Nobody wey dey hotter I no fit No fit do mediocre O ri Balenciaga I got moves like jagger I know jago I know jaga No dey follow me dey taka New religion eckankar Premium be the swagger No send no baga Nfana ibaga It be like say dem dey gather oh For my matter oh I get the magic Abracadabra oh {Verse 1: Olamide} Wo black face lo ko hard life, I just dey chop life No stressing living soft life I don’t know how I survive this tour life Girls weh want get my baby reach 4/5 Every word weh de come out of my mouth I de monetize am baba I no get energy And I can’t really shout and I can’t really mtcheww wo Mio shakomo remedy Cash money cash Moolah Cash in cash out baby why should I Catch feelings more than a flight baby cancel am E de pain me like blackface and tribunal Wo! I too soft like puff puff And my bank alert bad, you go mad you go off Guy you better wear glove Before you touch am It dey hot it dey smoke it dey burn {Chorus: Asake} Olomi wombe o Ko de ye koma lobe Lifestyle Agba baller R.I.P to Pele Dribble like Maradona Baby malosonta Nobody to ta Lagos to Minnesota No cap Nobody weh de hotter I no fit No fit do mediocre O ri Balenciaga I got moves like jagger I know jago I know jaga No dey follow me de taka New religion eckankar Premium be the swagger No send no baga Nfana ibaga It be like say dem dey gather oh For my matter oh I get the magic Abracadabra oh {Verse 2: Olamide} Melody pelu harmony pelu peace nikan nimo fe I no get strength to be fair No intruding my private affair Be you family or my friend Oya pause shoti gbo scores Nigga of course why you come dey pompous Flow so delirious stupendous And the opps they envious They can’t be us I accept say I change me I no be same guy I de push P everyday I be game guy Only dead fish goes with the flow dead guy No de whine me I no de joke omo take time Travel all around the globe, obo do oyinbo We dey take pictures, we dey strike we dey pose My G my shit really fly, too dope And the girls sniffing on my body like dem dey do cokeThe post Lyrics : Olamide ft. Asake – New Religion appeared first on DCLeakers.com.


Reader's opinions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *



Current track

Title

Artist