Lyrics : Ajebo Hustlers – You Go Know

Written by on 26/03/2023

We bring to you the official lyrics of ‘You Go Know,’ a song by Ajebo Hustlers to help you sing along whiles you listen.
 
Ajebo Hustlers – You Go Know Lyrics
Avante!
If you no use your head, dem go use am drink garri, drink garri o
You no hustle for the bread, for this life you go drink garri, drink garri o
I no need your help, make you no use my name gist where dem Dey drink pami o
I believe in myself, all your doubting don opari opari o
Oh you no know, now you go know
Shebi you never know, na today you go know
Oh you no know, now you go know
Incase you never know, na today you go know
Kpos !
Abegi lemme sef, see I dey find money Omo I mean business
I no dey like something wey go dey gimme stress
Or dey around people wey go see me less
All like an infidel
Ogini sheba por, Ajebo Hustlers something dey dey afor
As I dey grind everyday, me i still dey praise my God
I dey win so dey no fit dey late to pick my calls
If you no use your head, dem go use am drink garri, drink garri o
You no hustle for the bread, for this life you go drink garri, drink garri o
I no need your help, make you no use my name gist where dem Dey drink pami o
I believe in myself, all your doubting don opari opari o
Oh you no know, now you go know
Shebi you never know, na today you go know
Oh you no know, now you go know
Incase you never know, na today you go know
I no go fit let you to chop my eye, abeg make we leave that one you talk na lie
The Person wey you fit dey call your guy, fit be the reason water comot your eye

The post Lyrics : Ajebo Hustlers – You Go Know appeared first on DCLeakers.com.

Reader's opinions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Current track

Title

Artist