Lyrics : Falz ft. Tekno – Owa

Written by on 24/02/2023

We bring to you the official lyrics of ‘Owa,’ a song by Falz featuring Tekno to help you sing along whiles you listen.   Falz ft. Tekno – Owa Lyrics   Verse 1 Na so dem dey do (Oh no no no) Pack everybody like sardine We dey gallivant up and down Forget say body no be machine (Body no be machine) All the tax wey we generate (Oh no no) Why the cash no dey circulate And when we start to calculate Everybody come dey agitate Chorus Ojota, O wa Owa o Owa Agege, O wa Owa o Owa Ojota, O wa Owa o Owa Agege, O wa Owa o Owa Verse 2 Give me mineral Pass me the Gala Hustle critical we no fit retire O jo cinema E don turn wahala Many animal dey put on Agbada I get medicine, wey dey cure anything E dey cure poverty Bring prosperity Many things Many things Everyday, we dey see many things Verse 3 Because It’s a critical reaction My country no get formation Oloun For your information Population dey for prostitution I say dem mama dem papa Dem dey cry (Oh no) Dem no know how pikin dey kpai Money no dey he dey drink kai-kai Kai, haba baba na Chorus Ojota, O wa Owa o Owa Agege, O wa Owa o Owa Ojota, O wa Owa o Owa Agege, O wa Owa o Owa Verse 4 Give me mineral Pass me the Gala See I know Sikira She don hustle tire The way she dey work, suppose wear designer But she no be baller she no know Dybala I talk my own I don dey go Conductor own He Stop for road o You get money You chop alone E run belle You purge alone o Refrain Why you no give me change I para Dem dey do us ojoro o I curse the driver I tell conductor say waka Dem dey do us ojoro o Stop the motor I need to come down I tire Dem dey do us ojoro o Patapata everything scatter We dey face wahala Dem dey do us ojoro o Outro Ojota, O wa Owa o Owa Agege, O wa Owa o OwaThe post Lyrics : Falz ft. Tekno – Owa appeared first on DCLeakers.com.


Reader's opinions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *



Current track

Title

Artist