Lyrics : Minz ft. BNXN fka Buju & Blaqbonez – Wo Wo (Remix)

Written by on 19/01/2023

We bring to you the official lyrics of ‘Wo Wo Remix,’ a song by Minz featuring BNXN fka Buju & Blaqbonez to help you sing along whiles you listen.
 
Minz ft. BNXN fka Buju & Blaqbonez – Wo Wo (Remix) Lyrics
I say
Wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Hmmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall
Tell the kele do proper
Get the money, live soft life, ah ah
Say they want to link for vibes
On my neck it’s ice water, ah ah
After the club last night, ah
Wake up with hangover, ah
Two Kele for my side, ah ah
Wey I no fit recognize
Worry me
Omo make nothing worry me
Jah don cover me
So they cannot see me
Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
They hating on my ambition
I’m a sweet sensation
Girls won komije raw
Wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Hmmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall
They hating on my ambition
Girls love me ’cause I am too sure
I know she’s naughty by nature
I love her ’cause I’m on mixture
So issa different vibration
Omoge po
Bebe n lo
I no dey take them too serious (mmhmm)
She say she love my new lifestyle
Thank God say she no know me before
Back when things wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Hmmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall
Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
They hating on my ambition
I’m a sweet sensation
Girls wan finish me raw
 
The post Lyrics : Minz ft. BNXN fka Buju & Blaqbonez – Wo Wo (Remix) appeared first on DCLeakers.com.


Reader's opinions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *



Current track

Title

Artist