DOWNLOAD MP3 : Ayra Starr – E dey Rush

Written by on 19/10/2022

Ayra Starr – E dey Rush
Ayra Starr E dey Rush MP3 Download But e dey rush E dey rush well, well E be much
Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush E dey rush well, well E be much No be hype everybody dey crush There’s no dulling with us
(There’s no dulling with us, oh) Me no getty time for the hate and the bad energy Got mi mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush


Ohh (Vibez)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If them they run them no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us
(There’s no dulling with us, oh)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, yeah
Pa pa pa ri, pa ri pa
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I’m the one
Aje, aje, aje
Can never take my cake away
Aje, you can’t count my grace
I just dey my lane, my lane
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us
(There’s no dulling with us, oh)
‘Cause e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us
(There’s no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh

Ohh (Vibez)Pa pa ri, pi pa pa ri paPa pa ri, pi pa pa ri paPa pa ri, pa
Sabi girl no dey too like talkAnimals dey in human formPadi man nobody like workBut you must hustle if you wan chopE no finish, dem wan fight usIf them they run them no fit catch upI no dey form say I too righteousNo come dey form say you too like us
Me no getty time for the hate and the bad energyGot mi mind on my moneyMake you dance like Poco LeeSteady green like broccoliSteady on my grind, no wan hear what they want telly meKudi na my fantasyDem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rushE dey rush well, wellE be muchNa God dey make my tap, e dey rushThe kind money we touch, yeah
E dey rushE dey rush well, wellE be muchNo be hype everybody dey crushThere’s no dulling with us(There’s no dulling with us, oh)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)Pa pa ri, yeahPa pa pa ri, pa ri pa
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)You never touch, you dey form papas (yeah)Which kind money we never see beforeKosi elomi, gat me feeling I’m the oneAje, aje, ajeCan never take my cake awayAje, you can’t count my graceI just dey my lane, my lane
Me no getty time for the hate and the bad energyGot mi mind on my moneyMake you dance like Poco LeeSteady green like broccoliSteady on my grind, no wan hear what they want telly meKudi na my fantasy (yeah, yeah)Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rushE dey rush well, wellE be much (e be much)Na God dey make my tap, e dey rushThe kind money we touch, yeah
E dey rushE dey rush well, wellE be muchNo be hype everybody dey crushThere’s no dulling with us(There’s no dulling with us, oh)
‘Cause e dey rushE dey rush well, wellE be muchNa God dey make my tap, e dey rushThe kind money we touch
E dey rushE dey rush well, wellE be muchNo be hype everybody dey crushThere’s no dulling with us(There’s no dulling)
Yeah, yeahYeah, yeahMmh, ahh


Reader's opinions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *



Current track

Title

Artist