Lyrics : Wizkid – Bad To Me

Written by on 14/09/2022

We bring to you the official lyrics of ‘Bad To Me, a song by Wizkid to help you sing along whiles you listen.
 
Wizkid – Bad To Me Lyrics
Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a
Migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the badmind dem pree
Money on mi mind all day
Lose my way, o
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, o
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, o
Baby girl, you know as E be, o
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as E dey do me
Only you know as E dey do me, oh-woah
Girl
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge ge)
De-.nnah, (Oh yeah, ge—ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)
All for you baby
If that money dey too much say make you
Talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one
Involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
Lose my way, o
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, o
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, o
Baby girl, you know as E be
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as E dey do me
Only you know as E dey do me, oh-woah
Girl
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-.nnah, (Oh yeah, ge—ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), 0k
The post Lyrics : Wizkid – Bad To Me appeared first on DCLeakers.com.


Reader's opinions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *



Continue reading

Current track

Title

Artist