Lyrics : Crayon ft. Yaba Buluku Boyz – The One (Chop Life)

Written by on 20/03/2023

We bring to you the official lyrics of ‘The One (Chop Life),’ a song by Crayon featuring Yaba Buluku Boyz to help you sing along whiles you listen.
 
Crayon ft. Yaba Buluku Boyz – The One (Chop Life) Lyrics
[Intro: Crayon]
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Crayway
[Verse 1: Crayon]
Early mọmọ
Early mọmọ
Me I don dey wait for my shọkọ
All of all the things wey she follow me dey talk
But she know say my mind dey for turn up (Turn up)
Turn up (Turn up), Turn up (Turn up)
If you no get money, shey you wan turn up?
All of all the things wey she tell me lana
But she know say my internal corrupt
Banle, make you dobale
Pull up in your hood make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
I dey play football like Abedi Pele
Waa, shori ẹ gbale? (Cheei)
Whenever you see me make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
Wetin you dey find, make you commot here

[Chorus: Crayon]
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
[Refrain: Yaba Buluku Boyz]
[Chorus: Crayon]
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain

[Refrain: Yaba Buluku Boyz]
[Outro]
Mavin

The post Lyrics : Crayon ft. Yaba Buluku Boyz – The One (Chop Life) appeared first on DCLeakers.com.


Reader's opinions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *



Current track

Title

Artist