Lyrics : Rema – Holiday

Written by on 21/02/2023

We bring to you the official lyrics of ‘Holiday,’ a song by Rema to help you sing along whiles you listen.   Rema – Holiday Lyrics Intro Ob-Obah Another banger Verse 1 First you go be the bad guy Then you go be the actor Because I wan feed my family Na ‘im make me thief my own guy laptop Came out alive, omo me I thank God My money big, you go need tractor If e be say you wan carry my weight You go need new gym instructor Pre-Chorus Straight out of Benin I drop “Rema – EP” 2019, they think say the gbedu go finish My music is traveling From India to Asia to Berlin The thing wey been pain me Be say una no wan be-believe Chorus I will never forget the time wey bad belle them cast us away Fast forward to today Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy Everyday say na holiday Oya day, oya day, day, day, owey Verse 2 Me and my guys wey dey chill with the kpor, kpor (Kpor, kpor) Say we no dey ball oh (Ball oh) Say my circle chekele but we go give you “Last card, check up” Make you no hate, make you pray for the abili’, abili’, ability to catch up No calculator fit count my surplus Ema to jó mi mo nshako Many nights wey I no sleep, wey I no sleep One hit, I go overseas Still many people dey laugh me But I steady believe One favour, please Keep my family strong for me God I dey on my knees Pre-Chorus Straight out of Benin I drop “Rema – EP” 2019, they think say the gbedu go finish My music is traveling From India to Asia to Berlin The thing wey been pain me Be say una no wan be-believe Chorus I will never forget the time wey bad belle them cast us away Fast forward to today Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy Everyday say na holiday Oya day, oya day, day, day, owey Outro I will never forget the time wey bad belle them cast use away Fast forward to today Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy Everyday say na holiday Oya day, oya day, day, day, owey  The post Lyrics : Rema – Holiday appeared first on DCLeakers.com.


Reader's opinions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *



Current track

Title

Artist