Lyrics : Skiibii – Back To Sender

Written by on 03/02/2023

We bring to you the official lyrics of ‘Back To Sender,’ a song by Skiibii to help you sing along whiles you listen.
 
Skiibii – Back To Sender Lyrics
All is in order eh
I want to pop champagne
But they want to block my way
Eh
Back to sender eh yo
Awon to soro bi professor
Won bere kilo fe so
Inna the zanga they feel my song
Oh ah
She say she feeling the boy
She want to enter
London la lo fo shu mefa
I be that young boy from Ojuelegba
(Small boy turn biggie man)
God cover me, back to sender
She say she feeling the boy
She want to enter
London la lo fo shu mefa
I be that young boy from Ojuelegba
(Small boy turn biggie man)
God cover me, back to sender
I carry city for my Shoulder
Escala Omo To da
You know I be one man Soilder
Cause Blood Of Jesus Cover Me
Ni Gboro won Wa, Wo Le, Won o Ba
Ni Gboro won Pa Kama sutra
Timothy Hustle kPA Moya Fi Wan Buga
I wan Chop my life with no Regrets
All My Guys Dem Know Me Well
To ba Ni ke Jaiye lo
Jaiye Lo Non Stop Ego Surplus
Be Benlo, Bili Bili Bili Bilion
La le Ana Yen Nibo lowa Nibo
She say she feeling the boy
She want to enter
London la lo fo shu mefa
I be that young boy from Ojuelegba
(Small boy turn biggie man)
God cover me, back to sender
She say she feeling the boy
She want to enter
London la lo fo shu mefa
I be that young boy from Ojuelegba
(Small boy turn biggie man)
God cover me, back to sender
 
The post Lyrics : Skiibii – Back To Sender appeared first on DCLeakers.com.


Reader's opinions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *



Continue reading

Current track

Title

Artist