Lyrics : Carterefe & Ceeza Milli – Ikebe Supa

Written by on 25/10/2022

We bring to you the official lyrics of ‘Ikebe Supa,’ a song by Carterefe featuring Ceeza Milli to help you sing along whiles you listen.   Carterefe & Ceeza Milli – Ikebe Supa Lyrics Intro Eazzyyyy ooh Oboy you like f*ck You like f*ck Everytime f*ck f*ck As I am talking to you now, you are f*cking As I am talking to you now, you’re planning to f*ck Why? why? F*ckaholic Champion (champion) Mad!!!! Verse 1 Sho ma bami soro Tell me wetin you like I don see many girls, but na you dey my mind ooh Your friends them go dey reason say I no be your type But I no pay them no mind ooh Dem no know wetin you like Chorus Ikebe supa Eh God Sweet me like suya Your body na faya Make I re-wire Ikebe supa Supaaa! Body on fire Would you be my heart desire Make I re-wire Make I re-wire Post-Chorus This your low waist Make man craze Na your low waist Make man wan gbes This your low waist Make man craze Na your low waist Make I wan craze yeah Verse 2 This your love dey sweet me walai I no fit concur Give you all my loving baby ooh Extra loving on top To the world my baby you know That I’ll show you off My baby show me love Show me love eeh Chorus Ikebe supa Eh God Sweet me like suya Your body na faya Make I re-wire Ikebe supa Supaaa! Body on fire Would you be my heart desire Make I re-wire Make I re-wire Post-Chorus This your low waist Make man craze Na your low waist Make man wan gbes This your low waist Make man craze Na your low waist Make I wan craze yeah The post Lyrics : Carterefe & Ceeza Milli – Ikebe Supa appeared first on DCLeakers.com.


Reader's opinions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *



Current track

Title

Artist