Lyrics : Zinoleesky – Call Of Duty

Written by on 28/08/2022

We bring to you the official lyrics of ‘Call Of Duty, a song by Zinoleesky to help you sing along whiles you listen. Lyrics: Zinoleesky – Call Of Duty Intro (Drink garri, welda your brain go calm down) (I dey smoke igbo?) Hmmm hmmm Hmm hmm Niphkeys Verse 1 I be person pikin I get feelings too My mind is split in two I love you but I love sleeping too Girl you can just tell me, if you cant deal with you So many other guys won chill with you Bridge Now I just want to marry her Wan buy her designers Check your window, ka rira It’s been like 4 days ta rira I don upgrade my terminal 2 shorties mapami now You know say I sabi now My song is sweet like ribena Pre-Chorus Mummy and daddy jo Boys and girls jo Omode kpelu agbalaga Oloyun ton lo si ante natal Anywhere me I go Say dem love my flow Dem say Zino getti lamba Omode wey gettie raba ahh Chorus I be inside playing call of duty Loving you be my call of duty Say for loving two, I’m guilty This all I’m wanting Simisola wants S#x I’ve gotten a girl obsess Verse 2 Girl, you have to bring your friends ‘Cause they all have to meet my friends And we have a show by ten So, we have to leave by then Oh, abi dem no get idea But I no too dey show myself Bridge Now I just want to marry her Wan buy her designers Check your window, ka rira It’s been like 4 days ta rira I don upgrade my terminal 2 shorties mapami now You know say I sabi now My song is sweet like ribena Refrain Mummy and daddy jo Boys and girls jo Omode kpelu agbalaga Oloyun ton lo si ante natal Anywhere me I go Say dem love my flow Dem say Zino getti lamba Omode wey gettie raba ahh Bridge Maa poltergeist I sneak up on you Me I no fit give up on you Abi make I use ninja Baby mabami ja Outro It’s like playing call of duty Loving you be my call of duty Say for loving two, I’m guilty Timi jay on the trackThe post Lyrics : Zinoleesky – Call Of Duty appeared first on DCLeakers.com.


Reader's opinions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *



Current track

Title

Artist